Tuesday, August 30, 2016

Lyrics: 2Baba Idibia Oya Come Make We Go Ft. Sauti Sol

[Chorus/2face]
Oya come make we go
Make we go to all the places wey we talk say we go go before
Make we go make we see 
wetin dem dey do for their
Make we feel am make we check am
If na two head them dey use we go know 
But na after how we go 
We go know o
Wether na true talk
Wether na lie them dey blow
Oya come make we go oh oh
Oya come make we go oh oh

[Hook/2face]
Oya come make we go
Make we go to all the places wey we talk say we go go before
Make we go make we see 
wetin dem dey do for their
Make we feel am make we check am
If na two head them dey use we go know
That's how we learning something
We go know o
Wether na true talk
Wether na lie them dey blow
Oya come make we go oh oh
Oya come make we go oh oh

[2face]
I know people keep on telling me
Their is nothing like a miracle
If yo try
In this circle of life
But i am an example
I know that you can make it in this life
If only you try
Stand up and beat up your chest
Don't let nobody tell you make you settle for less
When ever  ????
Sharp sharp show make we halele dey go

[Chorus/2face]
Oya come make we go
Make we go to all the places wey we talk say we go go before
Make we go make we see 
wetin dem dey do for their
Make we feel am make we check am
If na two head them dey use we go know 
But na after how we go 
We go know o
Wether na true talk
Wether na lie them dey blow
Oya come make we go oh oh
Oya come make we go oh oh

[Hook/2face]
Oya come make we go
Make we go to all the places wey we talk say we go go before
Make we go make we see 
wetin dem dey do for their
Make we feel am make we check am
If na two head them dey use we go know
That's how we learning something
We go know o
Wether na true talk
Wether na lie them dey blow
Oya come make we go oh oh
Oya come make we go oh oh

[Sauti sol]
A child is born
Into this world
She takes one step or two step and what next
A life to remember
???
If you don't try you don't get
And if you don blow then you never ever know know
If you don't jump you never fly
And if you don't fall then you
Time is a healer
Pain is a teacher
Music is a stress reiever
If you are a believer

[Chorus/2face]
Oya come make we go
Make we go to all the places wey we talk say we go go before
Make we go make we see 
wetin dem dey do for their
Make we feel am make we check am
If na two head them dey use we go know 
But na after how we go 
We go know o
Wether na true talk
Wether na lie them dey blow
Oya come make we go oh oh
Oya come make we go oh oh
[Hook/2face]
Oya come make we go
Make we go to all the places wey we talk say we go go before
Make we go make we see 
wetin dem dey do for their
Make we feel am make we check am
If na two head them dey use we go know
That's how we learning something
We go know o
Wether na true talk
Wether na lie them dey blow
Oya come make we go oh oh
Oya come make we go oh oh

No comments:

Post a Comment